Please note the succesful temp will be given daily targets Duties: Matric law graduate database research... 10 days ago LLB Graduate - tax law MECS Africa Johannesburg (+1 location) Reviewing opinions and articles drafted by internal staff/attorneys Miscellaneous assistance to Line Manager/Director Reviewing opinions and articles drafted by internal staff/attorneys.
22 July 2020 New Informate 24 July 2020 Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Terry Waya billionaire son na contestant for Big Brother Naijaa 2020 Lockdown season. Terseer Kiddwaya na 27 year-old self-employed man wey come from Benue State. E describe himsef as confident, good looking, ambitious and pesin wey dey highly motivated. E say im also dey confident and arrogant all at di same time and love travelling. Di grand prize for di Big Brother Naijaa 2020 Lockdown season na 85 million naira. Arrogant and confident, na wetin Kiddwaya say im dey cari waka enta Big Brother House. Being a Big Brother Naija season 5 Housemate don make Kiddwaya dey expect a better and crazier 2020. E describe himself as confident, good looking, ambitious, a daredevil wey dey highly motivated. "You never know wen your time don finish, so you fit as well go for am" Dat na Kiddwaya favourite words. "Getting into health and fitness na im Kiddwaya say be im biggest achievement. I bin dey quite chubby, so I transform my bodi and I don dey consistent ever since. "